A slay queen about to wed in just two months has been flogged mercilessly after she was caught cheating.
Success Oyoviwkose
A woman identified as Success Oyoviwkose has been disgraced in public after she was caught cheating on her man.
It was gathered that Oyoviwkose who got engaged to Elliot Iwia recently by her boyfriend had been sleeping with a small boy, and even giving him money.
She also had even bought a beautiful customized wedding gown for her marriage that will hold in 2 months time, but couldn't stop cheating on her man.
The long story is that Oyoviwkose was caught cheating with the brother of the woman her man Elliot dumped in order to date her.
Prior to that, the woman and Elliot had been dating for a long time before Oyoviwkose snatched him from her.
But, luck smiled on the woman as she caught Oyoviwkose cheating on Elliot with her younger brother. Oyoviwkose was given the flogging of her life after being disgraced.
Journalist Sapele Oghenek shared the video on Facebook and wrote:
SUCCESS DOKE HER WAY OUT IN A SHAMEFUL WAY
Dem say if you norva ready to settle down, nor put son of man for stress. If fuck still dey your eyes, abeg nor involve anybody for introduction or engagement if you norva wan settle down from street doking.
This story don dey go on for Oghara since and na about Success Oyoviwkose wey Elliot Iwia don do engagement and introduction for her head. Mainwhile, before now, Eliot dey date one girl, but both of dem come to compromise and part ways, since Eliot say na Success nai he wan marry. He do open engagement for her and also don spend alot for her and give her cash to purchase a very beautiful Customized wedding gown because the marriage na in 2 Months time.
Just as the parol dey go on, Success con dey pass back dey gbete one small boy wey she senior with about 6 years, not knowing say na Eliot Ex Girlfriend far younger Brother nai the Succees dey go fuck. People say na setup why she nor get am for mind say if na setup when the younger brother dey ask her out why she nor disagree to the toasting? Weytin carry her go the boy house dey go fuck? Na since 3 months now nai she dey doke the small boy and she still dey date this Eliot wey do introduction and engagement on her, until the ozone layer of her evil con tear for all to see.
Na lavish engagement nai the Eliot do for Success for Asaba and Eliot friends dey on ground to witness everything, not knowing say the "odue-odue-Success" eyes nor done as she get eyes for small small boys prick wey she wan use take do soveneir for her marriage. She senior the boy with 6 years. And the small boy na very broke boy she even dey send the guy money give the boy.
Since when the guy engage her she dey with the guy for house all dis while because na Asaba the guy dey stay. She con come house for Oghara on Sunday, nai she go meet the ex-girlfriend younger brother on Monday night. From the look of things, she dey double date and she fall enta trap of "FUCKNATED FUCKTITUDE" to miss her luck in a shameful way.
Na for Oghara everything take happen for back of Tipper Garage. Attached to this update na video of her confession as well.
Weytin be unu reaction to this development?